Iyanya & Joeboy Love and Trust Lyrics

Check Out The Iyanya & Joeboy Love and Trust Lyrics By Tommy. It Is A Brand New English Song Of 2023. Its Classy Lyrics Are Written By (Iyanya & Joeboy) Its Official Music Video Has Been Released On June 9, 2023And Present On The Youtube Channel.

Iyanya & Joeboy Love and Trust Lyrics

Mad ohh
Original

I let bygones be bygones
Cos I no wan use my gun
I thought you were the right one
Oh well I guess I was wrong
You dey always give me stories
But na you wey I dey high like kpoli
And everybody told me
I go dey form agidi eh

Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)

Na love I love
Na trust I trust,
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)

Na love I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh

Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start

Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start

Wetin I no do for you
Cut off all my girls for you
Got me feeling like fool, I’m confused, is this you?

Wetin I go do for you
Sha bi di bi di du
Sha da da da da da da da
Oh da da da

Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)

Na love I love
Na trust I trust
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)
Na love I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh

Share This Lyrics (❤️ Sharing is Caring ❤️)

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *